Collection Lyrics Around The World

the lyric of the songs you love

ads

Search This Blog

Simi – Angelina Lyrics

[Verse 1]
Where you dey since yesterday?
I find you go Angelina place
She say you dey with another bae
I see say you don start again
You carry one girl, I let it go
You carry two girl, I say OK
You wan dey carry am go o
no be so
I’m gonna have to let you go
[Hook/Chorus]
coz I don’t want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eyes see with Angelina
I no wan see am again
Oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again
Oh no
Oh no
Oh no
[Verse 2]
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know o
You save her number as Panel beater
when I know say na Carolina
You carry one girl, I let it go
You carry two girl I say OK
You wan dey carry am go o
no be so
I’m gonna have to let you go
[Hook/Chorus]
coz I don’t want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eyes see with Angelina
I no wan see am again
Oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eyes see with Angelina
I no wan see am again
Oh no
Oh no
Oh no no no no
Oh no no
[Verse 3]
If you say you wan follow all the babes for the area
Make you follow dem go I don’t care
No be me o you go kill oh
so I really gotta let you go
[Hook/Chorus]
coz I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eyes see with Angelina
I no wan see am again
Oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eyes see with Angelina
I no wan see am again


[Verse 4]
Na your fault oh
Why you mess around “Angelina”
I don’t know how you let me down “Angelina”
Oya carry your wahala go
I no wan see am again
I don try no be small thing oh “Angelina”
Angelina you can have him oh “Angelina”
Wetin you do me with Angelina I no wan see am again
Oh no
Oh no
Oh no
Lyrics: Simi – Angelina Lyrics
Created by talkamso
Rating Blog 4 dari 5
Share on :

0 comments:

Labels